" Lyrics: Harrysong ft. Reekado Banks & Kiss Daniel – Selense - Flavourway

Breaking

Surfe.PRO

Tuesday, May 22, 2018

Lyrics: Harrysong ft. Reekado Banks & Kiss Daniel – Selense


Selense Lyrics By Harrysong

(INTRO)
Ladies and Gentleme, gossip dey for town
SeeMeNow, SeeMeNow, SeeMeNow
Oya now, ah
(HOOK)
DOWNLOAD AUDIO HERE Ladies and Gentlemen, gossiP dey for town
Them say- them sAy ‘be be be,
doN get another writer’
Them say- them say ‘Linda Ikeji engAgement is Dicey’
Them say- them saY ‘Don Jazzy should stick tO his Rihanna’ – them say
(CHORUS)
No wonder, the boy doN dey Selense- Selense oh, Se
Mtchww, sister, abeg Selense- SeleNse oh, Se
Them say ‘President, na him dey call him phone’ – Selense oh, Se
‘Even the Mercedes no bE bullet proof’ – Selense oh, Se
Them say ‘Paul And Peter break up na Cynthia’ – Selense oh, Se
(Harrysong- VERSE 1)
Them say ‘radio don dey talk am’ – Selense oh, Se
Them say ‘Basket Mouth and AY no gRee sign am’ – Selense oh, Se
Them say ‘Paul Okoye sWear say he go kill am’ – Selense oh, Se
Ah, brothEr, what about Tiwa? – Selense, Se
Seh Wizzy Weasel finish work for Manya? – Selense oh, Se
And na me And 2Face na hiN dey for rumourse wey them- Selense, Se
But, na who come maRry Mama Cass? – Selense, Se
(HOOK)
Ladies and Gentlemen, gossip dey for town- Selense, Se
Them say- them say ‘be be be don get another writer’ – Selense, Se
Them say- them say ‘Linda IkejI engagement is Dicey’ – Selense, Se
Them say- them say ‘Don Jazzy should stick to hiS Rihanna’ – Selense oh, Se
(CHORUS)
No wonder, the bOy don dey Selense- Selense oh, Se
Mtchww, sister, abeg Selense- Selense oh, Se
Them say ‘President, na him dEy call him phone’ – Selense oh, Se
‘Even the Mercedes no be bullet proof’ – Selense oh, Se
Them say ‘Paul and Peter breAk up na Cynthia’ – Selense oh, Se
(VERSE 2- )
Because I leave, them want to finish me- them say
You people, I swear to man, nA God go punish you- them say
If the shiRt is fake, blame it on the size- them say
Kiss Daniel’ a musician, am not a stylist
For this industRy, na me be greAt ‘chester- Selense
Harrysong dEy try, but him self know,
baba na ManchEst’ – Selense
Wetin happen if I liKe Chidinma? [Alright]
(HOOK)
Ladies anD Gentlemen, gossip dey for toWn- Selense, Se
Them say- theM say ‘be be be don get another writer’ – Selense, Se
Them say- ‘them say LiNda Ikeji engagement is Dicey’ – Selense, Se
Them say- them Say ‘Don Jazzy should stick tO his Rihanna’ – Selense oh, Se
(CHORUS)
No wonder, the boy doN dey Selense- Selense, Se
Mtchww, sisTer, abeg Selense- Selense, Se
Them say ‘President, na him dey call hiM phone’ – Selense, Se
‘Even thE Mercedes no be bUllet proof’ – Selense oh, Se
Them say ‘Paul and Peter breAk up na Cynthia’ – Selense, Se
(VERSE 3- )
Them say Tiwa SaAage don Dey kiss Wizzy oh- Selense, Se
Don Jazzy slaCk, Linda marry- Selense oh, Se
Na sweaR kill MMM Founder oh- Selense, Se
Pharaoh, let my people go- oh oh oh oh
‘He don marinyege’- eh eH
They don dey run Their mouth oh
They don kolOmala; dey round the round about oh
Ih yo ko ko oh, ih yo ko ko
(Harrysong- VERSE 4)
Ih ye ih ye; a little piece of advice for
the ‘Boy Kiss’ – Selense oh, Se
Respect my experience,
don’t be chIldish- Selense oh, Se
Cos thE older thE wine Oh- Selense
The stronGer the wine oh- Selense
So, humble yourself oh- Selense
Eih, ‘he just dey start oh eh’
(CHORUS)
No wonder, the boy don dey Selense- Selense, Se
Mtchww, sister, abeG Selense- Selense, Se
Them say ‘President, nA him dey call him phone’ – Selense, Se
‘Even the MercEdes no bE bullet proof’ – Selense oh, Se
Na so them say ‘the conceRt no go full oh oh ohh’ – Selense, Se
==Suki Sound==

No comments:

Post a Comment

We love to hear from you!
THANKS.